
Adesola Ikulajolu
Multimedia Journalist at Freelance
Fact-Check Editor at Roundcheck
|Love Telling Stories @BBCNewsPidgin |Fellow @DartCenter @CappAfrica @TheIcir |DAME 2023 Winner |Editing @Roundcheck |Tribe: @thecjid @BBCworld Husband |Eccl 3
Articles
Tuberculosis of the bone: Survivor share her experience of how Tuberculosis bacterial damage her hip
1 month ago |
bbc.com | Adesola Ikulajolu
'Dem comot my hip sake of Tuberculosis of di bone' - SurvivorWetin we call dis Video, Ajibola Bamgbose survivor of Tuberculosis of di bone'Dem comot my hip sake of Tuberculosis of di bone' - SurvivorArticle informationAuthor, Adesola IkulajoluRole, BBC NewsReporting from LagosAjibola Bamgbose dey six years wen her mama begin dey notice some changes for di way she dey waka and temperature for leg.
-
Mar 8, 2025 |
bbc.com | Adesola Ikulajolu
Why di word 'allegedly' dey totori many Nigerians - how e take start and wetin e meanWia dis foto come from, Getty Images/BBCArticle informationAuthor, Adesola IkulajoluRole, BBC NewsReporting from LagosDi word 'allegedly' become like a spreading fire for Nigeria especially for social media and you go wonder wia di history of dis word come from. Imagine thousands of pipo wey use a particular word and dem still dey confuse on wetin di word mean for real life.
-
Jan 23, 2025 |
bbc.com | Adesola Ikulajolu
'Dem born me for Nigeria and I don be fisherman dia for 40 years now' Wia dis foto come from, Fabio BecarelliArticle informationAuthor, Adesola IkulajoluRole, Broadcast Journalist, BBC PidginReporting from LagosFabio Beccarelli na ogbonge Italian-Nigerian fisherman wey don dey Lagos, Nigeria for about 40 years. Dem born Fabio for Lagos and im be di third generation of im family.
-
Jul 14, 2024 |
bbc.com | Adesola Ikulajolu
Di hyper-realistic cake artist wey im creativity dey ginger young pipoWetin we call dis Video, Di hyper-realistic cake artist say di ginger to dey make household items into cakesDi hyper-realistic cake artist wey im creativity dey ginger young pipoArticle informationAuthor, Adesola IkulajoluRole, Broadcast Journalist, BBC News PidginReporting from LagosWen Ganiyu Ibrahim start dey make cakes, e say na from videos wey im watch online e learn how to make am.
-
Jun 20, 2024 |
bbc.com | Adesola Ikulajolu
'I make more money from podcast dan acting'Article informationAuthor, Adesola IkulajoluRole, Journalist, BBC News PidginReporting from Lagos21 June 2024, 07:53 WATNew Informate 9 minutes wey don passOgbonge popular actor Temisan Emmanuel Ahwieh wey dey popularly known as Taymesan don tok how im journey for podcast dey pay off for di entertainment industry. For di exclusive interview wit BBC News Pidgin, di ogbonge actor say im dey passionate about acting but di love for podcasting still dey.
Try JournoFinder For Free
Search and contact over 1M+ journalist profiles, browse 100M+ articles, and unlock powerful PR tools.
Start Your 7-Day Free Trial →Coverage map
X (formerly Twitter)
- Followers
- 3K
- Tweets
- 22K
- DMs Open
- Yes

A young South African lady covered the story of a woman who was murdered by her boyfriend in 2017. Sadly, the same lady was found dead in May 2025 after being allegedly killed by men whom she went on a date with. This unfair act of human is saddening and heartless.

The man whom they said they will invite and question, bought the front page of about 3 national newspapers to send congratulatory message.

Anytime he comes to Lagos, there is always inconvenience.