
Zubair Azam
Articles
-
Sep 7, 2023 |
bbc.com | Article informationAuthor |Zubair Azam |Ahmen Khawaja Role |Ahmen Khawaja
Unborn twin dey live as parasite inside baby abdomenArticle informationAuthor, By Zubair Azam & Ahmen KhawajaRole, BBC World ServiceWen Dr Mushtaq Ahmed operate on 10-month-old baby Shazia to remove a suspected cyst, e dey shock to see pair of half-formed feet for her belle. "My team dey expect to find a cyst or abdominal mass in dis little baby girl wey bin dey cry in pain for months. But as we open di baby abdomen and I begin see toes and a spine, I no fit tok for a moment.
Try JournoFinder For Free
Search and contact over 1M+ journalist profiles, browse 100M+ articles, and unlock powerful PR tools.
Start Your 7-Day Free Trial →