
Article informationAuthor
Articles
-
Feb 19, 2024 |
bbc.com | Article informationAuthor |John Ware |John WareRole
Israeli PM 'miss chance' to starve Hamas of cashArticle informationAuthor, By John WareRole, BBC PanoramaIsrael prime minister turn down di chance to starve Hamas of cash, years before di murder attack last October, according to one former senior Israeli intelligence officer. Udi Levy tell BBC Panorama say im bin advise Benjamin Netanyahu to target Hamas finances. Im believe say dis for affect di group military build-up, but say dem no use di intelligence.
-
Jan 19, 2024 |
bbc.com | Article informationAuthor |Gloria Aradi
SA wan stop Mandela family from selling im ID card, shirts, walking stick, Bible, Quran, oda itemsWia dis foto come from, AFPWetin we call dis foto, Items wey belong to Nelson Mandela, include some of im trademark shirts, wey go be on auction for New York if dem no block di saleArticle informationAuthor, By Gloria AradiRole, BBC NewsSouth Africa goment dey try to stop controversial auction of 70 personal items wey belong to anti-apartheid hero Nelson Mandela.
-
Nov 20, 2023 |
bbc.com | Article informationAuthor |Ethar Shalaby |Ethar Shalaby Role
How premature babies survive afta attack on Gaza biggest hospitalWia dis foto come from, Provided to ReutersWetin we call dis foto, Concerns dey about newborn pikin for Gaza Al-Shifa HospitalArticle informationAuthor, By Ethar ShalabyRole, BBC Arabic"We get 36 premature babies wey don survive. Dem be 39, but three don die," Dr Marwan Abu Saada di head of di General Surgery department for Gaza's Al-Shifa hospital tok. "Two die wen electric power off inside di hospital.
-
Oct 27, 2023 |
bbc.com | Article informationAuthor |Dalia Haider Role |Dalia Haider
To born pikin for Gaza wen explosions, shootings dey happun and no lightWia dis foto come from, Jumana EmadArticle informationAuthor, By Dalia HaiderRole, BBC ArabicOne month ago, Gaza resident Jumana Emad dey di final stages of her pregnancy. She dey happily share pictures of her heavily pregnant belle, as she dey wait to put her delivery plan into action.
-
Oct 23, 2023 |
bbc.com | Article informationAuthor |Michelle Roberts Role |Michelle Roberts
Scientists hail biggest cervical cancer advance in 20 years Wia dis foto come from, Getty ImagesArticle informationAuthor, By Michelle RobertsRole, Digital health editorScientists say dey fit don make di biggest breakthrough for treatment of cervical cancer inside 20 years, using cheap drugs wey already dey exist ahead of di usual radiotherapy treatment.
Try JournoFinder For Free
Search and contact over 1M+ journalist profiles, browse 100M+ articles, and unlock powerful PR tools.
Start Your 7-Day Free Trial →