By-force sex's profile photo

By-force sex

Featured in: Favicon bbc.co.uk

Articles

  • Jan 13, 2024 | bbc.com | By-force sex

    Nigerian Army react to claims of alleged oppression by senior officersWia dis foto come from, Nigeria Army/FacebookDi Nigerian Army don react to one video wey dey make di rounds on social media. For one post on X (former Twitter), di Nigerian Army tok say dem don begin investigate di tori of one young female soja wey allege say her superiors dey oppress her. Di army say dem go take appropriate actions based on di findings of di investigation.

  • Nov 17, 2023 | bbc.com | By-force sex

    Singer Cassie accuse rap superstar Puff Daddy of rape and abuseWia dis foto come from, Getty ImagesRap artist Sean "Diddy" Combs don chop accuse of rape and sex trafficking by one female singer. For one court case wey BBC see, im ex-girlfriend Casandra Ventura say she bin dey trapped inside 10 years of abuse and violence. Combs – wey im name for stage na Puff Daddy – don deny di allegations, plus accuse di singer say she wan squeeze money comot from im body.

  • Oct 24, 2023 | bbc.com | By-force sex

    Dr Femi Olaleye chop imprisonment afta court find am guilty of defiling im wife 15-yr-old nieceWia dis foto come from, Optimal Cancer Care Foundation14 minutes wey don passCourt don sentence Dr Femi Olaleye, di medical practitioner wey dey face allegation of defilement go life imprisonment after dem find am guilty for di offence. Dr Olaleye na di Medical Director of Optimal Cancer Care Foundation wey dem accuse say im defile a 15-year-old girl wey be di niece of im wife.

  • Oct 19, 2023 | bbc.com | By-force sex

    Police arrest school principal wey allegedly defile four year old girl with scissorsWia dis foto come from, AFP19 October 2023, 13:34 WATNew Informate 15 minutes wey don passPolice for Delta State don arrest one school principal wey allegedly defile a 4-year-old pupil. Tok tok pesin for Delta State Police Command SP Bright Edafe confam to BBC Pidgin say di suspect dey dia custody and dem go soon charge am go court as soon as dem finish dia investigation.

  • Oct 5, 2023 | bbc.com | Article informationAuthor |Swaminathan Natarajan Role |Swaminathan Natarajan |By-force sex

    Worst place for di world to be small pikinWia dis foto come from, UnicefWetin we call dis foto, Dem bin rape Sylvia wey she bin dey 14 Article informationAuthor, By Swaminathan NatarajanRole, BBC World ServiceDemocratic Republic of Congo for Africa na di worst place to be small pikin for world and di mata dey get worse. "Wen you compare di informate from last year and dis year, gender base violence don increase by 47%. Dis na big deal," Sheema Sen Gupta tok.

Contact details

Socials & Sites

Try JournoFinder For Free

Search and contact over 1M+ journalist profiles, browse 100M+ articles, and unlock powerful PR tools.

Start Your 7-Day Free Trial →